Listen to ‘Things I Know’ 🎧 Available on all streaming platforms –
▶️ Catch Runtown on Tiktok –
🔔 Subscribe & Sign up to Runtown for updates! –
twitter:
instagram:
“THINGS I KNOW” LYRICS:
Verse 1
Steady trying ,dem ah trying to kill my vibe
I no get time for no fucking parasite
I just want liquor and likkle bit of ice
Money and my peace i never compromise
Me know say talk is cheaper
We no send dem attention seeker
Xxl the gyal dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
My baby you for ginger me make I know
I can feel it coming closer ,yeah
I can feel it coming closer ,yeah
Chorus
E be like Congo aso
I stand on ,what I know
Come make i tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine fine fine
Give you my time time time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It’s the way she move body o
Na the way she Jubadi
It’s the way she move body o
Baby softly move body
Verse 2
See the way I’m feeling right now
Issa vibe say no money can buy
And Shoulda been a crime when she whine
Fit kill mankind
Why you do that
Tell me why you do that
You should see the way ,
she Dey do the rumba
You should see the way
Her body Dey maneuver
Kokoko
Wetin she gimme chop ,I don’t know
Know say I pull up when she want want want
Oh no
Chorus
E be like Congo aso
I stand on ,what I know
Come make i tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine fine fine
Give you my time time time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It’s the way she move body o
Na the way she Jubadi
It’s the way she move body o
Baby softly move body
#Runtown #ThingsIKnow #Soundgod
source
So happy to see you my blood boos runtown
I’ve been thinking of you lately, this means something is about to happen in 2023 . Runtown be run the world
can we just take a moment to appreciate this song for Runtown , the afro king is back ,sound god on top , your big fa…. from Rwanda
You are the best bro, so much love ur songs.
Like & subscribe to Runtown
This song shows that Soungod Runtown has gone through phases
Please brother i can't wait for the video ✌♥️♥️♥️♥️
We taking over RUNTOWN no fear
THE PERFECT COME BACK JAM FOR A HIT MAKER. WELCOME BACK RUN !!!
I love you runtown
You don’t move fast..you move best ❤Jack AGU ❤️
King is back
Runtown run the town again is your time now
Runtown what's wrong with your promotion Oga. You deserve more than this. Work on your promotion. You've got a jam right here and still it's not making sound waves in naija. Plus the fact you've been away for a while. This comeback should be grand, right from well publicized promo.. you should be among top 10 artistes in naija but I don't know what's going on
What would I have done without sound God in the industry, maturity vibe is 100%
still on this one .
Runtown my mentor welcome back this a hit
This song issss litttt
Run town is a vibe.